Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) Verses

tvguidetime.com

 

Verse 1 I say dis world e be small world But your papa no fit trek am And you sabi everybody get one life And yes we want to flex am Suffer de yeah e surplus But the people still de March on We never kpai we never go down Steady working till the sun up If d money e been sure us Wetin man go dey work for You don try, me sef I don tryy

Verse 2 If you get chance to chop life My brother chop am well o ‘Cause u deserve am gan If you de work work work Sip, easy does it my brother man My brother man Rest assured that you’ve done all what you can dooo Suffer de yeah e surplus But the people still de March on We never kpai we never go down Steady working till the sun up If d money e been sure us Wetin man go dey work for You don try, me sef I don tryy

Outro Oooo Jeun to da si kun Parara parara pararara My brother my sister Yeaaahh na na You don do the one you fit doo